Home Entertainment Hallelujah Lyrics by Cazulee & Tml Vibez

Hallelujah Lyrics by Cazulee & Tml Vibez

24
0

Cazulee and Tml Vibez Lyrics

Hallelujah” by Cazulee and Tml Vibez is a powerful anthem of gratitude, spiritual resilience, and triumph over adversity, the lyrics reflect a journey through hardship and struggle, but with unwavering faith, constant prayer, and a mindset rooted in perseverance. The artists celebrate survival and divine blessings.

Cover art for Hallelujah by Cazulee and Tml Vibez
Hallelujah Cover Art

Cazulee & Tml Vibez – Hallelujah Lyrics

Intro
You already know oh oh oh yee
Ee ee eii oh oh Yehh

Verse 1
Candle light pupo ọfun ọta mi
As them dey chase ṣ’ọn ba ni?
Up up way ọlọba ni
Malee prayers cover mi oh
Oh jaho, I’m a soldier oh
Nigba gbogbo ọwọ rẹ ni mo wa, Father o
Oh jaho, I’m a soldier oh
Nigba gbogbo ọwọ rẹ ni mo wa, Father o
You don’t need to tell me man I know that am blessed
Life show me worst me no fit to forget
Triumph all over them
Giving them 10/10
And no matter the condition, I go hard nothing like submission
Gbadura mi Allah mi, yah
Your blessing is all I need, ye

Chorus
Hallelujah, hallelujah
Singing praise singing hosanna
Been through hell but we go jama

Verse 2
Hallelujah, hallelujah
Giving thanks to the most high
Cause for the road many don pai
Candle light pupọ fun ọta mi
As them dey chase ṣ’ọn ba ni?
Up up way ọlọba ni
Malee prayers cover mi oh
I got no reason to dey hate on another man something
I dey work, I dey pray for my blesssing
As I no fit rush pass my destiny
I don learn my lesson
This is my testimony
Everyday am giving glory
All my haters never know peace
They can never know peace
You don’t need to tell me man I know that am blessed
Life show me worst me no fit to forget
Triumph all over them
Giving them 10/10
And no matter the condition, I go hard nothing like submission
Gbadura mi Allah mi, yah
Your blessing is all I need, ye

Chorus
Hallelujah, hallelujah
Singing praise singing hosanna
Been through hell but we go jama
Hallelujah, hallelujah
Giving thanks to the most high
Cause for the road many don pai

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here